Goya Menor & Nektunez – Ameno Amapiano (Remix) (you want to bam bam, you want to chill with The big Boys)

Goya Menor & Nektunez – Ameno Amapiano (Remix) lyrics (you want to bam bam, you want to chill with The big Boys) lyrics, audio, video mp4Goya Menor & Nektunez Ameno Amapiano Remix (you want to bam bam, you want to chill with The big Boys) Mp3 Download

Multi talented vocalist, Goya Menor has emerge with an amazing hit song tagged, Ameno Amapiano Remix (you want to bam bam, you want to chill with The big Boys) in collaboration with Nektunez.

Quotable lyrics;

You want to Bamba
You wanna chill with the big boys
Oya meno
Ameno
Oyadepe kirin
Kekedimi Yana Kukirin
Help me tell them how the thing goes
How the thing goes
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult

You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes

Do school go school you go dey press tools
And na the parameters you wan dey too
See even your papa no fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
All the ni^^as don dey find you
Because that ni^^as wey you peffe don puff
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult

You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes

Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do??
We promised not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if he do na him he say e go hot again
Another time you go run again
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult

You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes

Listen and share your opinion on the comment section below;

DOWNLOAD MP3

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

You May Also Like

Sabi boy – Nwanyi oma

Join Multiloaded's Telegram Channel Artist: Sabi boy Song Title: Nwanyi oma Genre: Afrobeats Country: Nigeria Category: Music Award-winning…
Read More

Lojay – Avalabu

Join Multiloaded's Telegram Channel Check out Lojay Avalabu Mp3 Download Renowned Nigerian singer and songwriter, Lojay has officially…
Read More

Victony – Oshaprapra

Join Multiloaded's Telegram Channel Artist: Victony Song Title: Oshaprapra Genre: Afrobeats Country: Nigeria Category: Music Exceptionally talented Nigerian…